UK: Poo-poo wey trap woman wen come play love

UK: Poo-poo wey trap woman wen come play love

British student, Liam Smith meet woman for Internet wey im wan friend, but di first waka dem do together come end with fire service, over poo-poo matter.

Watch how Mr Smith describe wetin happen when di woman poo-poo, and toilet begin do stubborn-head, no gree flush.